Translations:Africa Environment/4/gpe
Appearance
De main focus of de initiative be say ego encourage Wikimedia den oda communities contribute content wey dey relate plus Africa’s Climate go de Wikimedia projects. Individuals, communities, den organizations be free say dem go contribute for variety of different ways insyd. Wikimedia communities wey dey wish say dem go host training or contribution events go fi apply for microgrant of any amount wey dey between USD100 den USD1500. De deadline wey you fi apply for dis microgrant be 28 February.